fbpx
December 22, 2024

“Yoruba is so important to me” – Asake don explain why hin dey sing in Yoruba

asake-outline-yoruba-language-importance

Nigerian singer and songwriter, Ahmed Ololade, wey also dey known as Asake don outline di importance of di Yoruba language for hin music.

He claim say hin enjoy to sing Yoruba since na language wey dey widely spoken and understood and because e dey necessary to am.

Asake tok dis one during a NewsLive Prime interview say hin view music as a feeling and that sometimes person no need to understand am before dem enjoy am on top smartphone.

FOR MORE NEWS: BBNaija star Laycon don bag Master’s degree from UK University

Na wetin hin tok be dis;

“Yoruba is so important to me. To me the way I understand music is that it is a feeling”, he said.

You fit go Watch part of di interview as Asake outline Yoruba importance… READ MORE