fbpx
December 22, 2024

Singer Ayra Starr narrate her first meeting with Don Jazzy

Ayra-first-meeting-with-don-jazzy

Nigerian singer, Oyinkansola Sarah Aderibigbe, wey dey known as Ayra Starr, don narrate her first meeting with ace music executive, Don Jazzy.

During her appearance for di latest edition of Teen Vogue Magazine, di self-styled “Sabi girl” reveal say she bin dey very shy di first time wey she meet Don Jazzy, but hin prove to be very cool person.

In addition, she describe di Mavin Boss as di coolest person wey she don ever meet for her life.

On hin part, Don Jazzy yarn say hin know say hin wan work with Ayra Starr di moment wey hin see her dey sing one of her original songs on Instagram.

“I first saw a video of her [Ayra Starr] singing one of her original songs on Instagram. Her voice was so powerful, yet she looked so young. Immediately, I knew I would like to work with her. I sent her a direct message inviting her to our studio with a guardian,” Na wetin hin tok be dat

You fit go read di tori as Ayra Starr narrate her first meeting with Don Jazzy…READ MORE