fbpx
December 22, 2024

Banks don get marching order to sell-off DisCos’ shares

0
Banks-marching-orders

Banks wey dey hold majority stakes for six electricity distribution companies (DisCos) yesterday collect marching order from di Federal Government to divest within 12 months. Minister of Power, Abubakar Aliyu, wey give di ultimatum, yarn say di government bin dey monitor di operations and divestment process of di six DisCos to ensure compliance with di core objectives of restructuring di power firms.

FOR MORE NEWS: Court order police make dem pay Kanu supporter N50m

He yarn say banks don dey mandated to find serious investors to sell their 60 per cent equity for di Abuja, Kano, Kaduna, Benin, Ibadan and Port Harcourt DisCos.

Aliyu talk for Abuja for di 11th edition of di ‘PMB Administration Scorecard Series (2015-2023)’ wey di Federal Ministry of Information and Culture organise.

This tori dey inside TheNation… READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *