fbpx
December 22, 2024

Nigerians dey suffer, 30 pipo dey call me everyday dey find help – Daniel Bwala

bwala-dey-lament-over-hardship-for-di-kontri

An aide to di presidential candidate of di Peoples Democratic Party, PDP, during di 2023 general election, Daniel Bwala, dey lament over di rate of hardship wey dey di Kontri.

Bwala, a former federal lawmaker, lament about di high cost of basic necessities for di Kontri, including food items, transportation, goods and services, medicals and school fees.

Inside post via hin verified Twitter handle on Sunday, Bwala claim say hin dey receives not less than 30 calls from pipo daily wey dey ask am for help.

 

FOR MORE NEWS: Tinubu wan reward Wike with ministerial appointment for rigging polls – Atiku aide claim

 

He write, “Nigerians dey suffer; Hin tok say di hardship too much. High cost of everything; food items, transportation, goods and services, medicals, school fees.

“No day hin dey get less than 30 calls, pipo dey ask for just these simple things to survive for nation wey dey endowed with every riches in natural and human resources. God help us.”

You fit go read di tori see why Bwala dey lament over hardship for di kontri…READ MORE