fbpx
December 22, 2024

Cash limits no be anti-people, CBN don insists

CBN

Di Central Bank of Nigeria on Thursday defend di cash withdrawal limits policy, dem insist say e no dey targeted at vulnerable people.

Di Deputy Governor, Financial System Stability, CBN, Aisha Ahmad, announce say Nigeria fit operate cashless economy, and about 94 per cent of cash withdrawals through personal accounts dey less than di revised N500,000 per week, while 82 per cent of those via corporate accounts det less than N5m.

FOR MORE NEWS: World Bank don approve $311m for West Africa

Ahmad represent di CBN Governor, Godwin Emefiele, wey don fail two times to appear before di lawmakers to defend di policy wey don generate groundswell of opposition from Nigerians.

Di apex bank don inform di House say Emefiele no go appear before di House in person, but na Ahmad go lead di Committee of Governors before di lawmakers.

You go like go read din full tori…READ MORE