fbpx
April 25, 2024

Certificate to clear your name say you never steal goat before and any other bad things increase to N40k

0

Say you never do bad things before for Nigeria, you must to pay N40,000, no be me talk am nah Oga patata for Police talk am. Even person wey no do any bad for Naija has a price to pay if you wan collect certificate wey go clear your name. I dey sure say, you go wan read the full tori! Oya press the read more button below.

 

 

.

READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *