fbpx
December 22, 2024

Charly Boy wan hold thanksgiving after hin survive prostrate cancer

charly-boy-wan-hold-thanksgiving-after-battle-with-prostrate-cancer

Di renown singer Charles Oputa, wey dey known as Charly Boy or Area Fada, dey plan to give thanks for hin life. Back in recent weeks, tori bin tok say Charly Boy dey battle with prostate cancer.

Inside post on top hin Instagram page, di singer and activist share hin tori of overcoming prostate cancer.

 

FOR MORE NEWS: “Na only witch go dare dis level of stupidity” – Actress, Georgina Onuoha slams Judy Austin over post about Yul Edochie late son

 

Charly Boy reveal say hin don dey battle di illness for more than 10 days as hin post video of himself when dem wheel am out of di theater.

He believe say God don bestowed upon am di greatest favor by allowing am  survive.

Hin express gratitude to God for sparing hi life, hin thank hin family for dia support, and hin thank di Nigerian surgeon.

You fit go read di tori of Charly Boy battle with prostate cancer….READ MORE