fbpx
April 27, 2024

BREAKING: Court Free Emefiele with N300m Bail

court-free-godwin-emefiele

Federal Capital Territory High Court for Maitama don yan say make dem free the former Governor of Central Bank of Nigeria (CBN), Godwin Emefiele. Dem give am bail wey be N300 million.

Justice Hamza Muazu wey do the ruling talk say Emefiele go need to bring two people wey go stand for am as sureties. The two sureties must get house for Maitama District for FCT.

 

FOR MORE NEWS: Judiciary Wahala: Kasala Ova Supreme Court Justices Nomination

 

Emefiele no show for court today as e bin dey inside Kuje Prison since last week.

Another FCT High Court two weeks wey don pass talk say make dem free am based on fundamental human rights wey he talk say government no dey respect.

The court talk say make dem come back on November 28 make trial start.

Na so e be, we go give una update later.

You fit go read di tori on Court wey don Free Godwin Emefiele…READ MORE