Lizzy Gold, Destiny Etiko lambast Eniola Badmus over Tinubu swearing-in fabric
Popular Nollywood actress, Eniola Badmus, don comes under fire as her colleagues, Lizzy Gold and Destiny Etiko lambast her for posting Tinubu swearing-in fabric.
Dis tori dey come amidst di results collation of di ongoing 2023 presidential election. Also, na to determine di winner between Labour Party Peter Obi, Atiku Abubakar (PDP), and Bola Ahmed Tinubu of APC.
Eniola Badmus wey be loyal member of di All Progressive Congress party APC bin take to Instagram to share swearing-in fabric with di logo of Tinubu.
Also, Eniola Badmus post dey insensitive to her colleagues, and e trigger reaction from some of them including Destiny Etiko and Lizzy Gold wey lambast her.
Reacting, Lizzy write, “Eniola you are very stupid you making Kampala for swearing in …useless human being.. people who don’t care about di progress of Nigeria..fool…”
FOR MORE NEWS: Atiku don floor Tinubu for Buhari state, Katsina
On di other hand Destiny Etiko follow write; “Dem don even Dey sale ashobi I can’t believe this. Are you not so useless and senseless this woman.”
“Aunty don’t come for me ooo. You’re not UBER tha post na just cruise oooo don’t take too serious oooo. Na copied cruise oooo”, Na wetin she write be that.
You fit go see di full gist…READ MORE