fbpx
May 14, 2024

Tinubu inauguration go strengthen me, I no be saint – Peter Obi

di-inauguration-go-strengthen-obi

Di Labour Party, LP, presidential candidate, Peter Obi don yarn say di inauguration of di President-elect, Bola Tinubu, go strengthen him.

Obi yarn say hin no go back down on hin push to secure hin mandate despite Tinubu inauguration.

Tinubu defeat Obi and di Peoples Democratic Party, PDP, during di last presidential election.

As hin dey tok on top Twitter space discussion, Obi, yarn say hin no be saint.

 

FOR MORE NEWS: May 29 inauguration: Tinubu Presidency is here

 

According to Obi, hin no start dis journey one single day; and hin know say e no go dey easy. But di inauguration go strengthen am.

“We are in a battle with an entrenched establishment. We are in a long battle.

“Please as we go through this pain, let us stay together. Let us do the right thing. Nobody can claim to be a saint, I am not.

“I could have done something unknowingly in the past. I plead that you stay focused. This is about transformation which takes time.” Na wetin Obi tok be dat.

You fit go read di tori, see as di inauguration go strengthen Obi…READ MORE