fbpx
May 19, 2024

Dino Melaye don win Kogi PDP governorship primary

dino-win-kogi-governorship-primary

Former Kogi West Senator, Dino Melaye, don come out as the Peoples Democratic Party (PDP) candidate as hin win for di Kogi State Governorship Election.

During indirect primary wey dem hold for Lokoja, the Kogi State capital, Dino Melaye win 313 votes, hin defeat Jabiru Usman, his closest rival, wey poll 127 votes. Yomi Awoniyi, a former Deputy Governor, score 77 votes, while Musa Wada, di PDP governorship candidate in 2019, received 56 votes.

 

FOR MORE NEWS: Tinubu dey do his best work for mid night – Fashola

 

Ahmed Makarfi, di chairman of di PDP Primary Election Committee, announce di results on Sunday.

Dino go run against di All Progressive Congress (APC) candidate, Usman Ododo, a former Auditor General of Local Government in Kogi State for di  November 11, 2023 poll.

You fit go read di tori as Dino win di Kogi PDP governorship primary…READ MORE