fbpx
April 18, 2024

E Don Happen! Indian Man Don Overtake Bill Gates On Forbes List [See Him Networth & Root Of Him Money]

0

Number  four  person wey get money  pass , India’s Gautam Adani, don move up on top  Forbes’ Real-Time billionaire ranking on July 15, 2022, after the Oga patapata of  Microsoft, Bill Gates talk day him don give money to people.

Remember say  Bill Gates talk say him dey donate   $20 billion to the Bill & Melinda Gates Foundation for this month. Dis  month na  part of the foundation’s effort to to change its annual giving giving  by 50% for 2026.We know day you go wan read more of this tori to know how the thing dey go, shook eyes go read the tori patapata. READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *