fbpx
May 18, 2024

EFCC don recover up to N30bn from suspended Accountant-General

0

Di Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, on Thursday, tok say so far so good dey don recover over N30 billion from corruption activities wey bi surround di suspended Accountant-General of the Federation (AGF), Idris Ahmed.

Di Chairmo of di Commission, Abdulrasheed Bawa, yarn dis one for one media briefing organised by di Presidential Communications Team for Presidential Villa, Abuja.

U FIT ALSO READ Naija don Lose N16.25trn To Crude Oil Theft for 11 Years —NEITI

According to report di Commission dey currently prosecute di Accountant General of di Federation over N109 billion fraud mata.

Giving di highlights of di achievements of EFCC from January to December, 2022, di EFCCboga patapata Analyse di break down of di money wey dey don recover:

Hin tok say dem get plenty properties wey dem collect form pipol hand wey dey into fraud like 150 house, motor and other valuables things.and di Commission don readi to sell am to anybody wey get interest.

Bawa don assure say by di time wey Special Control Unit against Money Laundering (SCMUL) fully start operation he go con dey difficult for pipol to launder money for di countri

To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *