fbpx
April 19, 2024

FRSC warn drivers wey dey ply Bida-Minna route because of bridge wey collapse

0
FRSC-on-collapse-bridge-matter-

Advise wey dem dey gist Motorists wey dey pass the Bida-Minna Highway for Niger be say make them no pass Sabon-Gida for Gbako Local Government Area because one bridge for Gbako don collapsed.

“Collapsed bridge dey Sabon-Gida for the Bida-Minna Road; make drivers no near that area at all.

YOU STILL FIT ENJOY: Avoid These Top 10 visa Rejection Reasons

“Another road wey good dey wey small vehicles fit pass, and men of the FRSC Bida dey for the scene dey controll traffic,’’ Na wetin hin talk be that said.

Egigogo talk say the bridge collapse on Sunday because of pressure wey dey on top am. Hin talk say plenty heavy duty trucks dey always pass there.

You fit CLICK HERE make you read the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *