fbpx
December 22, 2024

Gombe Gov don sign N176bn 2023 Budget into law

Gombe-State-Governor-Alhaji-Muhammad-Inuwa-Yahaya-budget-

Gombe State Governor,   Muhammadu Inuwa Yahaya, don sign di 2023 Appropriation Act of di state budgeting N176.016 billion as passed by di State House of Assembly, about N2.319 billion in excess of di initial budget proposal of N173.697 billion.

E no too tey after hin sign di budget for di Council Chamber of di Government House, Governor Inuwa Yahaya attribute di expeditious passage of di law to harmonious relationship between di Executive and di Legislature for di state.

FOR MORE NEWS: Ontop good governance mata we bi one, Tinubu tell labour leaders

Hin note say di development signal a new dawn wey go guide and direct government operations for 2023 fiscal year.

He state say di house don dey collaborate positively with this government ever since dem start and hin believe say dem go collaborate to di last day.

According to am, until all arms of government work in synergy with each other to deliver di dividends, democracy to di people go still be mirage.

You go like go read di full tori…READ MORE