fbpx
March 28, 2024

I Don Do Well With Shikini resources Wey Dey – Buhari

0
Buhari\

President Muhammadu Buhari don talk say hin administration don do well with di shikini resources wey dey ground.

Buhari talk this when hin dey do meeting with di stakeholders for  Imo State Government House in Owerri, di state capital.

YOU FIT LIKE READ:   Comedian Seyilaw Sad As Hin Mama Change Address Go Heaven

Di presido  open di Owerri-Orlu Road, phase one of di Owerri-Okigwe Road and di state House of Assembly complex wey di  administration rebuilt for di state governor, Hope Uzodimma.

Oga Buhari talk say hin administration don try with di shikini moni wey dey ground.

“This administration has done extremely well. I had to say it because those who are supposed to say it are not doing so. I don’t know why,” the President said.READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *