fbpx
September 30, 2024

“May your mother prayers for you manifest”- JJC Skillz dey console hin ex-wife, Funke Akindele

jjc-skillz-console-funke

Music producer, JJC Skillz don send condolence message and words of comfort to hin estranged wife, and mother of hin twin boys, Funke Akindele, hin console her following di death of her mama..

This update dey come after Funke Akindele break her silence following di death of her beloved mama.

As she Share video collage of her mama, Funke yarn say she and her siblings no dey mourning her, but dem dey celebrate a life well lived.

FOR MORE NEWS: “No Be by Tribe O”: Cubana Chiefpriest don Finally Reward Boy for Viral Peter Obi Photo, hin advise Others make dem Donate

Di Lagos State deputy governorship candidate bin list out her mama unique qualities, wey include being lively, jovial, and being di life of di party. She mention how her mama don instill di spirit of prayers inside her, her siblings, and even her young grandchildren.

Now JJC Skillz inside di comment section on Funke Akindele IG page to console her,

“May her soul rest in perfect eternal peace.

May her prayers for you manifest. I pray God console your heart. You will always be blessed.” Na wetin hin write be that.

You fit go read di full tori…READ MORE