fbpx
December 22, 2024

Biafra: Nnamdi Kanu trial must expire today – IPOB lawyer, Ejimakor tell Supreme Court

IPOB-lawyer-fight-for-justice-for-nnamdi-kanu-case

Aloy Ejimakor, di Special Counsel to Nnamdi Kanu, leader of di Indigenous People of Biafra, IPOB, don tell di Supreme Court make dem ensure justice for di case of di agitator.

He tell di Supreme Court make dem make sure say Kanu’s trial expire today.

Inside tweet,  he yarn say make di court dey guided by equity, justice, and good conscience in deciding Kanu case.

According to Ejimakor: “As the Supreme Court convenes to hear Onyendu # MNK’s appeal today, let equity, justice & good conscience guide the hand of the Court to undo the grave injustice that was done to Mazi Nnamdi Kanu almost two years ago. Injustice has an expiry date. Let today be that expiry date.”

 

FOR MORE NEWS: Shey na true? Tinubu return Nigeria with “charging port” – Charly Boy dey ask

 

Report bin tok before say di apex court go hear di appeal on Thursday (today) wey dey filed over hin continuous detention for di Department of State Services, DSS, facility for Abuja.

You fit go read di tori as IPOB lawyer fight for Justice for Nnamdi Kanu case…READ MORE