fbpx
April 20, 2024

Las las UK court grant Ekweremadu wife bail, no gree for husband

0

Our own Senator, Ike Ekweremadu wey don enter gbege for UK over kidney harvest matter, las las Senator Ekweremadu wife bail has been granted by UK Court. Dem grants her bail on top some kind heart condition make she go see doctor treat her self but the court no gree for the husband o, dem hold him sokoto well well. Senator Ekweremadu, him still dey remand. Shey you remember say, UK police been arrest Ike Ekweremadu, 60, and his wife, Beatrice Ekweremadu, 55, on to say them gather wan comot person kidney take replace their daughter own wey dey sick bed. You go like read the full tori…oya now, press the read more button. READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *