fbpx
December 23, 2024

Nigerian female artist, Liya don comot for Davido record label, DMW two years after signing

liya-no-longer-signed-to-dmw

Liya na renowned Nigerian singer and songwriter wey recently make headlines as she join Davido Music Worldwide, DMW, Davido record label. However, in response to question from one of her followers on Instagram, Liya reveal say she no longer dey officially signed to DMW.

Despite this, she emphasized that she will always consider herself a part of the DMW family.

Liya first grab di music world attention with her debut single titled “Melo,” wey bin dey released shortly after she sign record deal with DMW in 2020.

Her signing na important milestone as she become di first female artist wey dey signed by Davido to hin label.

Dat one earn her di title of “First Lady” of DMW.

 

FOR MORE NEWS: Rita Daniel dey celebrate her daughter, Regina Daniels as she bags new appointment

 

Also, na Davido make di announcement of her signing through his social media platforms, and data one cement her place for di industry.

Even before di official announcement of her signing, Liya bin already unveil an upcoming track wey be “Be My Vibe.”

Her talent dey  managed and nurtured by Vanzy Vanz, wey serves as her manager.

At di age of 24, Liya na young and promising Nigerian Afrobeat singer wey dey known for her distinctive voice and tone.

She receive her primary and high school education for Lagos before she pursue linguistics studies for di University of Ilorin.

You fit go read di tori see as Liya reveal say she no longer dey signed to DMW…READ MORE