fbpx
September 30, 2024

“Una come wedding chop like anything” — Man dey lament over denomination wey guests sprayed am

man-lament-denomination-guests

One newly wedded man dey laments over di denomination of  money wey guests spray am for hin wedding for Benin despite di plenty money wey in invest for di event setup.

"Una come wedding chop like anything" — Man rants over denomination sprayed by guests

FOR MORE NEWS: Sabinus don react to video of Tinubu wey raise hands when pipo dey sing national anthem

Di video wey dey make rounds on social media capture di lamentation of di groom wey receive N20, N50, and N100 notes in bulk for hin wedding.

Also, di man lament say, despite di surplus of food wey hin guests chop, dem spray am low denominations of naira note wey no good, dem no even spray N1000, or N500 notes.

Hin still complain about di condition of di notes. E yarn say no be new and clean notes sef, but na money wey don tear and di ones wey no good again.

“See wetin una dey spend, una come wedding chop chop even pack go house,” Na wetin hin tok be that.

You fit go Watch di video, see di tori…READ MORE