fbpx
December 22, 2024

Mercy Chinwo charge N10m to perform for church

mercy-chinwo-charge-n10m-to-perform

Di debate over whether church musicians or gospel performers suppose collect money for di services wey dem provide don dey exist from di beginning of time. One cleric inside viral video, yarn say di gospel singer Mercy Chinwo dey charge N10M as performance fee for churches.

While plenty clerics hold say gospel performers no suppose charge admission fees because dem dey do di work of God. Howeer, gospel musicians argue say because songwriting and rehearsing na time-consuming taskswey dem need to complete in order for di performances to go well, dem deserve to collect better money.

For some cultures, pastors dey collect money to preach.

 

FOR MORE NEWS: “I have peace”- Obi Cubana and wife, Lush Eby mark 15th tradiversary

 

Fr. Oluoma, during hin recent sermon, condemn how religious worship don cost.

Hin use Mercy Chinwo as example, di cleric, inside viral video, yarn say di gospel singer dey charge N10M as performance fee for churches.

You fit go read di tori…READ MORE