Messi, Mbappe, Benzema dey up for FIFA Best award
Just like for di World Cup final, Paris Saint-Germain teammates Lionel Messi and Kylian Mbappe go up against dia self for di Best FIFA Men Player award for 2022 on Monday, with Ballon d’Or Karim Benzema di other contender.
For di last two years Messi don make am to di podium as Robert Lewandowski don win di title, but di 35-year-old career-crowning World Cup triumph na di defining moment of 2022.
FOR MORE NEWS: “I Am Not the One Who Said Your Parents Should Be Unlucky” MC Oluomo’s Son, King Westt, don lash Peter Obi Supporters
Also, na jury wey dey comprised of di coach and captain of every men national team and one journalist from each country na hin go decide di winnwer, but fans fit also vote.
Mbappe become di first player to score a World Cup final hat-trick since Geoff Hurst for 1966 as he dragged France to a 3-3 draw after extra time, despite two goals by Messi — before dem eventually surrender to shoot-out.
Mbappe, wey turn 24 just after di final, na di tournament top scorer with eight goals, one more than Messi, wey claim di Golden Ball for best player.
You fit go read di full tori…READ MORE