fbpx
September 28, 2024

Actor Musiliu Ajikanle don kpai weeks after receiving N3million for treatment

musiliu-ajikanle-don-kpai

Musiliu Ajikanle, wey be Nollywood actor, don kpai.

According to reports, di Yoruba actor wey don dey suffer from stroke for more than seven years don kpai suddenly.

Also, according to sources,Musiliu Akisanya kpai on Sunday night when hin dey sleep.

Hin son confirm di information for blog and hin reveal say dem dem bury hin papa in Muslim tradition.

 

FOR MORE NEWS: Tunde Ednut don react to rumor of Davido and Chioma welcoming a baby

 

And, e no too tey wey, philanthropic clergyman Pastor Gabriel raise more than N3 million for hin medical costs. Now tori come out say hin don kpai.

Dis year, di Yoruba entertainment sector shake well well with news of  death. E start with Murphy Afolabi, Iyabo Oko, and Fadeyi Oloro, among others.

You fit go read di sad tori of Musiliu Ajikanle wey don kpai….READ MORE