Serie A: Napoli dey miss extraordinary striker Osimhen – Maldonado

Former Napoli defender, Ruben Maldonado believe say di Partenopei don miss Victor Osimhen for dia last two games.
For some times now, Osimhen dey absent from Napoli last two Serie A fixtures against AC Milan and Leece because of muscle injury.
Di forward sustain di injury when hin dey on international duty with Nigeria.
Napoli wey batter 4-0 by AC Milan follow labour 2-1 win against Leece.
FOR MORE NEWS: Rivers United assistant coach Osho don resign
“Osimhen is an extraordinary and fundamental striker, one of a kind,” Maldonado tell Napoli Magazine.
“His presence, or absence as we have seen recently, can make itself felt, but I have faith in the group that coaches the coach.” Na wetin hin tok be dat.
Di Serie A leaders dey hope say Osimhen go dey fit for dia UEFA Champions League clash against AC Milan. However, e no change be tori wey tok say Napoli don miss Victor Osimhen.
You fit go read di tori…READ MORE