fbpx
December 22, 2024

Newlywed couple and dia guests no mind heavy rain wey wan spoil dia wedding celebration

nigerian-couple-accept-unexpected-heavy-rain-for-wedding-reception

One Nigerian couple wedding don attract plenty pipo attention after dem gladly accept di unexpected, heavy rain wey convert dia outdoor reception to muddy celebration of dia marriage.

Di couple identities dey hidden to respect dia privacy, also, dem bin take time arrange romantic outdoor wedding reception wey promise to be lovely occasion.

Also, di event happen for outdoor setting with stunning views. However, nature get other ideas for dem.

Unexpect rain clouds form for sky as di wedding bin dey in full swing. Na so rain start to pour for di attendees body and all di fine location wey dem decorate.

 

FOR MORE NEWS: Tonto Dikeh Spark Reactions With Her Review of Jagun Jagun Movie

 

Rain no spoil di show for dem, instead, dem take am say di rain represent di blessing wey di couples dey experience on dia special day.

Di couple complete dia vows and dem exchange rings for di rain. Also, dem show incredible togetherness and love despite di change of weather.

Also, as di couple give sincere smiles despite di rain, dat one add romance to di moment.

Di ceremony wey for don scatter because of rain, instead transform to touching scene as di couple’s guests join dem enjoy di rain and muddy ground.

You fit go read di tori see how Nigerian couple accept unexpected heavy rain…READ MORE