fbpx
April 25, 2024

Nigeria labour Congress dey try find downward review of media operating licences.

0

The Nigeria Labour Congress don tell the federal government about dia wish, say make dem no waste time to review downwards operating licences of media organization for the country as e be like say harsh economic situation dey take over.

Dis matter wey we dey see so, dey for the statement wey NLC President, Mr Ayuba Wabba for abuja bring come.

To find out more of this tori, CLICK HERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *