fbpx
December 22, 2024

“I have peace”- Obi Cubana and wife, Lush Eby mark 15th tradiversary

obi-cubana-mark-15th-anniversary

Di 15th anniversary of di traditional wedding of Nigerian businessman Obinna Iyiegbu, wey pipo know as Obi Cubana, and hin wife Ebinna Iyiegbu na hin pipo dey celebrate today.

Also, di couple wey don dey count down to their momentous milestone, share photographs of dia love on top dia Instagram profiles.

Obi Cubana praise hin wife, wey hin marry 15 years earlier, and hin tok about dia  progress together.

He yarn say him and hin wife get peace and hin dey satisfied.

 

FOR MORE NEWS: Corp member dey find advise as she receive N330K allawee instead of N33K

 

“Cheers to the woman I married 15yrs ago!
We have grown!
I have peace!
I am happy to be her!! My heart is at peace with you, forever! Thank you, for EVERYTHING! I love you @lush_eby. Traditional marriage, 15yrs ago this date”.

As Obi Cubana celebrate hin 15th anniversary. hin express gratitude to hin wife and hin confirm hin love for her.

You fit go read di tori…READ MORE