fbpx
April 27, 2024

Half of OYO people dey poo-poo for public, who talk am -UNICEF

0

The United Nations Children’s fund wey dey in charge of Water, Sanitation AND Hygiene for Nigeria, Ms Jane Beavan, don join hand bey Oyo sate people do support the effort of the government to end wetin them dey call open defecation…wey be make person dey shit for public…. Click the read more button to read the full tori READ MORE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *