fbpx
May 14, 2024

Atiku call for revamping of PDP

pdp-need-to-dey-addressed

Abubakar yarn say PDP wey dey formed in 1999 as a dominant political party dey pass through challenges wey need to dey addressed.

“We have a number of challenges. Hin yarn say dem start as a dominant political party in 1999 and since then, dem don dey decrease.

Also, hin tok say dem need to find out why dem dey decrease in size and how dem go make sure say dem regain dia position as di leading political party for dis kontri.

 

FOR MORE NEWS: Nigeria don lose spot as Africa top crude oil producer to Angola

 

Abubakar, wey congratulate all di governors-elect and those re-elected on di platform of di party, encourage all party members make dem dey united and determined for di party effort to reclaim dia mandate for diPresidential Election Petition Tribunal (PEPT).

You fit go read di tori see why PDP need to dey addressed…READ MORE