fbpx
May 14, 2024

I Dey Desperate To See Nigeria Work – Obi Don Tok For UK

peter-obi-meet-dele-momodu-for-london

Di Labour Party (LP) presidential candidate for di 2023 election, Peter Obi, on Tuesday, meet with Peoples Democratic Party (PDP) chieftain, Dele Momodu, for hin London house.

Inside viral video wey Momodu share on top social media, Obi yarn say hin dey desperate to see Nigeria work and hin no dey hide am.

Obi still yarn say hin confront di All Progressives People’s Party (APC). In addition, he yarn say di Kontri need leader wey fir work for 24hours.

 

FOR MORE NEWS: Fight don start for court as LP factions drag for chair

 

Momodu wey celebrate hin 63rd birthday, thank Obi as hin drop by on hin way to Heathrow airport. He write: “Most honored to welcome the Labor Party Presidential candidate former GOVERNOR PETER OBI to our home in London. We both flew into London last Sunday and he had promised to drop by today despite his tight schedule”

You fit go read di tori as Peter Obi meet Dele Momodu…READ MORE