fbpx
September 29, 2024

Peter Okoye apologise to hin wife, Lola in advance over his recent plans

Peter-Okoye apologise-to-hin-wife

Peter Okoye, wey dey known as  Mr P of PSquare music group, yarn ay hin dey think launching an OnlyFans page. According to Peter Okoye, he wan make extra money like hin overseas competitors, na why hin apologise to hin wife.

ONLYFANS na subscription-based platform where content providers fit serve dia fans premium content.

While di site dey popular for porn, no be only that one di site dey meant for. Anybody wey wan  build  fan base fit use di site.

Although e neva too tey wey Blac Chyna, one US model and OnlyFans star, release proof of $20 million for gross revenues from di platform in only one month.

FOR MORE NEWS: “Shey you go like vacation wey Freddie no go dey aware of?” – Man dey flirt with actress Peggy Ovire, she sef don react

Mr P open up about this update for hin Instagram story that hin yarn ay hin go like to start an OnlyFans profile.  E dey obvious say di profits of top stars for di platform na hin inspire am.

Di music star Peter Okoye  apologise to hin wife, Lola Okoye, in advance, just incase hin join di adult site.

As hin hare di  earnings of Top ONLYFANS stars, Mr P wroite;

No be to activate my own OnlyFans so? Wify no vexA #Mythought #Yourthought # Justsaying”

You fit go read di full tori HERE