fbpx
September 29, 2024

“I don date Yahoo Boy and hin neva give me shi shi” – Phyna don reveal

Phyna-reveal-yahoo-boy-experience-

Big Brother Naija season 7 winner, Phyna don reveal her past experience in dating a yahoo boy as she tok about how stingy dem be to dia girlfriends.

Phyna date Yahoo boy

FOR MORE NEWS: Lady wey predict AKA demise two years ago don predict Tems and Future

Di reality star make this revelation as she dey tok for podcast with Nedu Wazobia and other media personalities.

Inside di podcast, Nedu Wazobia ask Phyna weda she go gree date man wey go genuinely loves her but no get money.

For her response to di interview, her past 26 years of life she don struggle di most during times when she dey in relationship.

Phyna reveal say she bin dey in a relationship with yahoo boy wey neva give her dime; but di thing wey hin dey always do na to buy drinks and spray money for clubs than to give her.

You fit go read di full tori…READ MORE