fbpx
May 18, 2024

Rivers State High Court don announce date to start vacation

rivers-state-high-court-annual-vacation

Di Rivers State High Court go start dia annual vacation on August 1, 2023.

Dis tori dey disclosed by di Chief Judge of di state, Justice Simeon Chibuzor-Amadi, inside statement by di Chief Registrar of di State High Court, David Ihua Maduenyi.

Maduenyi yarn say di vacation na pursuant to order 49, rule 4 of di State High Court. Hin tok say all judicial divisions of di High Court go remain closed during di vacation.

 

FOR MORE NEWS: BREAKING: EFCC don get Acting Chairman

 

Also, di statement note am say normal court sittings go resume on Thursday, 28th of September, 2023.

Di Chief Registrar give assurance say all urgent matters wey dey filed during di vacation go dey entertained by any of the vacation judges wey go dey appointed by di Chief Judge.

You fit go read di tori of Rivers State High Court annual vacation…READ MORE