fbpx
December 22, 2024

Rivers United assistant coach Osho don resign

rivers-united-assistant-don-resign

Fatai Osho di Rivers United assistant coach don resign for hin position as di assistant coach of Nigeria Premier Football League champions Rivers United.

Osho make di announcement through hin social media handle on Monday morning.

“I resign my position as the Chief Coach of Rivers United,” Osho posted on his Facebook page.

“Best wishes to the team,” Na wetin hin tok be dat.

FOR MORE NEWS: Federal, state lawmakers to get N49bn

Osho come into limelight when hin dey with Remo Stars, dey guide Sky Blue to di Premier League in 2018.

Also, di assistant coach bin get brief stint with di eight-time NPFL Champions Enyimba before hin resign hin position to join Rivers United.

Di young tactician join Rivers United in August 2021.

You fit go read di tori…READ MORE