fbpx
December 22, 2024

Democracy Day: Imo go dey safe again – Anyanwu

samuel-anyanwu-admonish-imo-state

Samuel Anyanwu, di gubernatorial candidate of di Peoples Democratic Party, PDP, for Imo, don admonish di pipo of di state say make dem continue to keep faith with democracy despite di security challenges.

Senator Anyanwu, wey also be di National Secretary of di PDP, promise better and safe Imo under hin administration.

Inside statement on Monday to commemorate 2023 Democracy Day, di flagbearer lament about di plenty challenges wey insecurity and poor economic policies” of di current administration don cause.

 

FOR MORE NEWS: June 12: Our democracy dey in bondage – Atiku

 

Anyanwu express sadness say Imo, wey be number one before for some areas of hospitality and security for di South-East region, “don become shadow of itself and e don turn to theatre of war for reasons wey dem neva know.

Anyanwu yarn ay hin dey aware say plenty  pipo businesses and livelihoods don crumble and collapsedue to di insecure environment wey dem don witness in recent years.

You fit go read di tori as Samuel Anyanwu admonish Imo state…READ MORE