fbpx
May 15, 2024

June 12: Our democracy dey in bondage – Atiku

democracy-dey-in-bondage-atiku

Former Vice President of Nigeria and presidential candidate of di Peoples Democratic Party for di 2023 election, Atiku Abubakar, don yarn say di democracy for di kontri still dey in bondage upon say di military administration end since 1999.

Dis na just as di former Vice President tok say di thing wey di kontri dey enjoy na return to civil rule rather than democracy.

Atiku tok dis matter inside Facebook post on top hin timeline on Monday to mark di 30th anniversary of di June 12, 1993 presidential election wey Bashorun Moshood Abiola.

 

FOR MORE NEWS: Democracy don come to stay for Nigeria – Gov Mohammed

 

Also, hin tok say on di occasion of Democracy Day, na time for us to reflect as a pipo and a kontri on our journey to becomedemocratic society.

However, hin yarn say democracy without  corresponding commitment to di principles of fairness and fidelity to di rule of play by stakeholders in conducting elections still leave di pipo to dictatorship tendencies.

You fit go read di full tori as Atiku yarn say democracy for di kontri still dey in bondage…READ MORE