fbpx
September 28, 2024

SANTHEO team don dey Evicted From BBTitans Show

SANTHEO-team-dey-evicted-from-BBTitans-Show

Big Brother Titans housemates Sandra from Nigeria and Theo Traw from South Africa SANTHEO team don dey evicted from di  BBTitans 2022 Season 1 edition show.

Sandra and Theo Traw,  SANTHEO team don become di first pair wey dem go evicted from di BBTitans Big Brother Titans show, with just barely 2 weeks into di show.

FOR MORE NEWS: Ned Nwoko dey celebrates hin estranged wife Laila, as she clock new Age 

Theo Traw and Sandra dey among di last four housemates wey come di show about a week after di lunch of di show wey happens to be one of di biggest reality tv show for Africa.

Di organizers don set up  another another mark as dem bring di two giants of Africa, Nigeria and South Africa to compete for grand prize as teams.

You fit go see di full tori…READ MORE