fbpx
December 22, 2024

Tech firm Oraimo don debut product

Oraimo

Tech firm, Oraimo, say dem don unveil new smart wireless and rechargeable clipper for hairstylists wey dem call Oraimo Smart Clipper 2.

A statement by di firm say di product go help professionals work smarter and more efficiently.

E add say di motor for di smart clipper dey more than enough with di strong vibrating electromagnetic motor alongside blade speed and energy wey dey efficient.

FOR MORE NEWS: I go remove petrol subsidy, Tinubu make vow for luncheon

Di statement still mention say di package dey made for all types of hair as four guided combs dey available to help give hair di best trims.

“With di serious competition for clipper market, Oraimo smart clipper 2 surpass di expectations of many with di functions wey no only dey up to date, but beyond wetin dey available now. Di functions dey enough to say di best smart clipper na di Oraimo smart clipper 2,” Na wetin dey di statement be that.

You fit go read di full tori…READ MORE