fbpx
May 15, 2024

Tinubu na action man, hin dey work to make Nigeria better – Buba Galadima

tinubu-na-action-man

Buba Galadima, one chieftain of di New Nigeria Peoples Party, NNPP, don describe President Bola Tinubu say hin na action man wey dey work to make Nigeria place wey better.

 

Galadima yarn say di decisions wey Tinubu don take as President show say hin dey determined to make Nigeria a better place.

As dem dey tok for Abuja, di NNPP chieftain advise di President make hin maintain di tempo.

 

FOR MORE NEWS: Gbajabiamila go tender resignation fom House of Reps today

 

According to Galadima: “For those of dewm wey don dey trenches in politics for di last 45 years, dem go know say dis time around di difference clear.

“We do appreciate Mr President and so far he hasn’t disappointed us for having been on the right track so far. We do pray and hope that the action man will continue the work he is doing to make Nigeria a better place for us.” Na wetin hin tok be dat.

You fit go read di tori as Galadima tok say Tinubu na action man…READ MORE