fbpx
December 22, 2024

BREAKING: Tinubu don resume official duties for State House

President-tinubu-don-resume-official-duties

President Bola Ahmed Tinubu don resume official duties for di Presidential Villa, Abuja.

E no too tey after di brief reception in di afternoon for di forecourt of di Presidential Villa, hin enter into closed-door meeting with di Central Bank of Nigeria (CBN) governor, Godwin Emefiele, and di NNPC GMD, Mele Kyari.

 

FOR MORE NEWS: BREAKING: Tinubu dey sworn in as President

 

Dem dey hold di meeting for di State House, with Vice President Kashim Shettima among di attendees.

E neva dey clear wetin di agenda of the meeting be, though fuel queues don resurface since di President announcement of di suspension of subsidy on fuel products during hin inauguration yesterday.

You fit go read di tori as President Tinubu resume official duties…READ MORE