fbpx
May 20, 2024

Tinubu go return back to Nigeria today – Onanuga

tinubu-return-to-nigeria-today

President-elect, Bola Tinubu dey expected to return back to di Kontri, hin go return today.

Tinubu return to Nigeria dey confirmed by hin Director of Media and Publicity, Bayo Onanuga on Monday.

Onanuga reveal say di President-elect bin dey on vacation for France.

Tweeting, Onanuga write: “Nigeria’s President-elect Bola Ahmed Tinubu returns to Abuja today after weeks of a well deserved vacation in France. E kaabo! Se dada le de!”

FOR MORE NEWS: “Pipo dey Worship Money Ooo” – Netizens Reacts as Man Kiss Billionaire, E-Money Feet

Tinubu absence from Nigeria political scene bin don turn to subject of discussion.

Reports follow tok on March 22, say dem secretly carry Tinubu go broad for medical treatment.

Also, di reports claim say Tinubu bin fall sick after months of uninterrupted political campaigns across di nation.

But, Tinubu media team tok say na lie, and dem yarn say hin travel go Paris for rest after a hectic campaign season.

You fit go read di tori as Tinubu go return back to di Kontri today…READ MORE