fbpx
September 29, 2024

Tunde Ednut don react to rumor of Davido and Chioma welcoming a baby

tunde-ednut-respond-to-davido-rumors-about-pikin-wey-hin-jut-born-

A well-known blogger and performer, Tunde Ednut, don respond to di rumors wey tok say Davido and Chioma don born pikin.

You fit remember say a few days ago, following di passing of dia first pikin Ifeanyi, pipo yarn say artist Davido and hin wife Chioma don welcome pikin.

Tunde Ednut respond to di rumors as hin yarn say di rumour fit no be true because Davido and hin wife neva confirm am.

In addition, hin advise users of social media make dem stop to dey spread speculations until Davido or Chioma broke di news online.

 

FOR MORE NEWS: BBNaija All Stars: Ilebaye reveal say she still be virgin at 22

 

Tunde Ednut write;

“Atleast make una dey wait for person wey get pikin annouce say him don get born by himself or herself nau? ITK… I TOO KNOW.

The owner of thick Akamu and the owner of egg never talk say everything don cook, what makes you think you are giving the right news out? Na wva Oo!”

You fit go read di tori…READ MORE