fbpx
December 22, 2024

Wema Bank don support SMEs with N1bn loan for renewable energy

Wema-Bank-Energy-Transition

Wema Bank Plc don announce a N1 billion loan support   for Small and Medium Enterprises (SMEs) wey wan buy clean and renewable energy solutions like solar panels, inverters, and batteries.

Di support according to di bank dey in demonstration of dia unwavering support for energy transition for Nigeria and to help businesses for di country to overcome di challenges of di increased costs of petrol and diesel for di country.

FOR MORE NEWS: CBN don release security features of new naira notes as fake notes don full everywhere.

“Many businesses for di country, including SMEs, depend on fossil fuel for power to run their operations amidst poor power supply and di incessant collapse of di national grid. Di spike for di prices of fossil fuel products don hit plenty businesses hard. To overcome di effects of dia rising operating costs, several businesses don decide to pass di cost to dia consumers, and e don lead to a ripple effect on di economy”,Na wetin di bank talk be that.

You go like go read more of di tori…READ MORE