fbpx
April 20, 2024

Why I dey Ashame Of Buhari – Peter Obi’s Running Mate, Ahmed-Baba

0

Yusuf Ahmed-Baba, di Vice-Presido candidate of di Labour Party, LP, on Monday don accus President Muhammadu Buhari say him don fail to tackle  insecurity for di countri.

 

Ahmed-Baba say him dey  asham that Buhari don fail  secure Nigeria for all di talk wey him talk about insecurity mata.

 

Him yarn dis on Channels Television’s Politics Today programme when him dey talk of  how LP’s presido candidate, Peter Obi go take  tackle insecurity.

YOU FIT LIKE TO READ: Insecurity: Buhari, Go resign now, now! Who talk am – NNPP Katsina

Ahmed-Baba Kon assure  Naija people    safety if Obi win di 2023 presido election. We know say you go wan read the tori, oya shook eyes join. READ MORE.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *