fbpx
December 22, 2024

“Plenty girls go dey form holy and good girls, na why dem still dey broke” – Bobrisky reveal

why-plenty-ladies-dey-broke-Bobrisky-don-reveal

Nigerian crossdresser, Idris Okuneye wey dey known as Bobrisky don take to social media to reveal why plenty young ladies dey financially broke.

Taking to hin Instagram page, di socialite yarn say plenty ladies dey broke because dem dey spend dia time dey try to be good girls.

According to di influencer wey dey known for hin popular catchphrase “Good girl no dey pay”, hin tok say wetin be di point of good girl without anything to show for am.

 

FOR MORE NEWS: Abdul Samad Rabiu networth don skyrockets, hin be di 3rd richest man for Africa

 

Nawetin hin write be dis;

“Many of you girls here will be forming holly and good girl, mtwwww na why many of you are still broke. Shior. Where d good girl you are doing all dis years has lead you too.
mtcwww. Good girl
no car, no house”

You fit go read di tori Bobrisky tok on Why Plenty ladies dey broke…READ MORE