Wizkid tattoo hin pikin face for hin leg

Wizkid, wey be Afrobeats musician, don go above and beyond for hin devotion to hin children, hin tattoo hin pikin face for hin leg.
Di award-winning musician tattoo di three of hin children on top hin leg.
Also, di Grammy-winning musician display di faces of three of hin sons for hin lower leg for pictures wey don go viral online.
FOR MORE NEWS I owe you nothing – Tinubu don reply Wike over demand for refund
Wizkid get boys, wey hin get with three separate women. Hin get three sons: Boluwatife Balogun, hin first pikin, with Shola Ogudugu; Ayo Jr., hin second boy, with Binta Diamond, wey dey live for US; and two boys with Jada Pollock, hin manager.
You fit go read di tori as wizkid tattoo hin pikin face for hin leg…READ MORE