“Pay me my $85,000” – Yhemo lee don call out popular jeweler, Obi Gallery

Versatile media personality, Oluwaferanmi Adeyemi, wey dey popularly known as Yhemo Lee, don call out popular jeweler, Obi Gallery say make hin refund am an alleged $85,000 debt.
Taking to his Instagram story, di nightlife king share legal documents wey hin lawyers don file, and e state say Yhemolee make a purchase worth over 51 million naira from Obi and he no get hin package or a refund as promised.
Also, e state say di jeweler Obi Gallery bin ask for a 60 days extension but still fail to meet di deadline since July 2022 and hin refuse to make di payment or deliver di goods to Yhemo Lee.
FOR MORE NEWS: Jasmine na my lovely daughter, Mr Ibu wife na hin tok this one after reconciliation with her husband
Na wetin hin write be this;
“@obisgallery wey my $85,000??
If you like run enter ground, one day I go you.
Y’ll go report this thief !!
You either pay this $85k or make I no see you again cos that day even Jesus no fit beg
me make I hear! You fit run but you no go fit run forever! Di day wey I go see you, na game over for you!”
You fit go read di full tori…READ MORE