fbpx
May 19, 2024

2023 elections no be do-or-die — CAN chairman

0
CAN-2023-ELECTION

Di Chairman of di Christian Association of Nigeria for di 19 Northern States and Abuja, Rev. Yakubu Pam, don call on presidential candidates of di various political parties wey dey participate for di 2023 general election make dem no view am as do-or-die affair.

Hin talk am as hin dey advise Christians make dem shun unconcern towards election and make dem participate actively for election matters.

FOR MORE NEWS: Atiku no go fail Ndigbos, Emma Umerah tells pipol of Anambra

This matter wey di CAN boss note na di only way wey Nigerians fit produce good leaders wey go lead di nation into greatness.

Pam state di talk for di three-day special prayer summit wey dey organized by CAN ahead of di 2023 general election,  wey dem hold for di Catholic Social Centre, Kaduna, on Thursday.

You fit go read di full tori…READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *