fbpx
March 29, 2024

2023: I have not withdrawn from presidential race – Tinubu breaks silence

0
Tinubu.

The presidential candidate of the All Progressives Congress (APC), Asiwaju Bola Tinubu,don deny say hin withdraw from the race.

Tinubu post short video of himself for on top treadmill on Sunday evening, as dem dey try to cancel the rumours wey dey fly up and down for everywhere.

YOU STILL FIT ENJOY: Nigeria@62: ABATCO tell Nigerians make dem maintain the peace and unity of country.

The former Lagos State Governor write say  plenty people don talk say he don die and others claim say hin don withdraw from the presidential campaign.

But hin don say na lie.

Hin talk say for real life, hin dey strong, e dey healthy and e dey READY to serve Nigerians from Day One.”

People start to bad mouth Tinubu after the time wey dem no see am for last Thursday’s signing of the Peace Accord.

You fit CLICK HERE read more of the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *